Sanusi Babajide Uthman

Sanusi Babajide Uthman Dealer in all kinds of trucks,suvs and general automobile after sales services

14 years ago we lost an icon that remains irreplaceable and still one of a kind. Dagrin eyan barrack o grin. Rest in pea...
23/04/2024

14 years ago we lost an icon that remains irreplaceable and still one of a kind. Dagrin eyan barrack o grin. Rest in peace bro..

I swear to God Almighty oxlade sabi sing pass all of your faves especially the one wey dey sound like asin and the ones ...
18/02/2024

I swear to God Almighty oxlade sabi sing pass all of your faves especially the one wey dey sound like asin and the ones wey dey do like dem sabi pass. If you don't sit and listen to this my surulere breed then you can never understand music, especially for the fact that Afrobeat is a very rare, unique and technical music genre which had taken the world by storm. I think he is still underrated but e go shock una as him tell una say him no dey the same katigori with una. show Dem. Lere to the world, Foddiejay to the world and Afrobeat to the world. Argue with your ancestors if you disagree.

.mediahouse

03/12/2023

This music thing come be like say na me dey dull am. But trust me we going hard

Toks 2020 Camry xse going for 25m
16/09/2022

Toks 2020 Camry xse going for 25m

22/11/2021

It's what we and we do it with passion yeah. Thank you @ Chinese Garden surulere for having us. Karaoke at your place was a blast. my favorite of all time RNB legend in naija.

*When it's your time even your mistake will favour you oloun๐Ÿ‘Œ๐Ÿป*
06/04/2021

*When it's your time even your mistake will favour you oloun๐Ÿ‘Œ๐Ÿป*

I found a way to do my April Fool Tomorrow๐Ÿ˜ƒI will enter the Barracks with a mask ๐Ÿ˜ท and Dress like Their Commander ๐Ÿ‘ฎ then...
31/03/2021

I found a way to do my April Fool Tomorrow๐Ÿ˜ƒ
I will enter the Barracks with a mask ๐Ÿ˜ท and Dress like Their Commander ๐Ÿ‘ฎ then gather all Soldiers in the Barrack to do Frog Jump and 200 Press up with proper trashing for the last one_
I will now remove my mask and shout
''April Fool'' ๐Ÿ˜
they will now laugh ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜ and I will now go back home.๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ๐Ÿšถ

25/03/2021

Agee mawo onigbawe toh bad. Chai i wish l like food oo

Dem say e no choke again say E hang ni ooo. Oluwaburna the Grammy Award winner don make am hang ooo.  oya hang them all ...
15/03/2021

Dem say e no choke again say E hang ni ooo. Oluwaburna the Grammy Award winner don make am hang ooo. oya hang them all baba mi as e be say e be as e get and e get as e be ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ AFRICAN GIANT no be play we dey play for the background ooo

06/02/2021

Think shogbo. God pass human being oooo๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช๐Ÿ’ช

03/02/2021

Must watch .1

Address

No 32b Ogunmola Close Surulere Lagos
Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sanusi Babajide Uthman posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category