10/06/2026
π¨ ATTENTION ATTENTION ATTENTION! π¨
(Oya gather round, make una hear this story wey go change your life!)
SAM FROM DELTA STATE) not real name!
ALMOST SCATTER HIS DESTINY WITH FAKE CAR PARTS!
E get one man β SAM! From Delta State, sharp guy, hustler to the bone. Sam get car wey him use for business, e dey carry goods, e dey do runs, e dey chop with am every day. That car na him bread and butter!
But e get one BIG PROBLEM wey Sam no know β HIM DEY BUY FAKE ENGINE PARTS!
First time, e buy engine belt from roadside. The thing tear after two weeks. Him pocket cry.
Second time, e buy oil filter from one "big" spare parts shop for motor park. Engine knock small small. Him pocket cry again.
Third time β GBAM! β e buy fake engine altogether! That car park for roadside like abandoned project.
Sam carry face like person wey see ghost. Mechanic after mechanic, money after money β nothing work!
His wife dey vex. His customers don scatter. His hustle don nearly die!
"I don spend over 750,000 on rubbish parts," Sam said, with tears wey him dey try to hide.
E reach the point wey Sam nearly sell the car!
BUT GOD NO SLEEP! π
One faithful day, Sam saw our advert placement on facebook
And decided to reach out ...
Things switched up for good .just like we always say...
"It's diagnosis first before treatment"
Nwokemgbuka check everything, advise Sam properly, give am the right engine and correct accessories β complete, genuine, tested!
In three days, Sam's car was back on the road. Running smooth like new!
TODAY SAM DEY SMILE! π
His business don return. His wife dey happy. His car dey sound like music!
And him tell everybody:
"If I had known NESCO1 AUTOMOBILE ACCESSORIES before, I for don save 750,000 thousand naira and two years of heartbreak!"
βοΈ DON'T BE LIKE OLD SAM! βοΈ
If your car dey give you wahala, or you need:
β
Genuine Engine Parts
β
Correct Automobile Accessories
β
Real advice from people wey know their work
Run β no walk β go:
πͺ NESCO1 AUTOMOBILE ACCESSORIES
π OBOSI (Ask for NWOKEMGBUKA β everybody know am!)
Original parts. Correct price. No regrets.
"Your car deserves the real thing β and so does your pocket!"
NESCO1 AUTOMOBILE ACCESSORIES, OBOSI β WHERE QUALITY NEVER NEGOTIATE! ππ§πͺ