19/10/2026
MR OJO AND THE AC TECHNICIAN (PART 1)
One sunny Monday afternoon, Mr Ojo who was a taxi driver went to repair his car air conditioning at the mechanic workshop, when he reached there he met with Musa who is a car AC Technician and the following conversation took place between them after they have exchanged pleasantries;
Mr Ojo: I want repair my car AC, this heat too much and passengers dey complain of heat when dem enter my taxi.
Musa: na why we dey here na, wetin dey do the AC?
Mr Ojo: me too don't know, na why I bring the motor come here make you check am for me.
Musa began checking the car to see what could be changed and discovered the faults in the AC system...and said; Oga you need to change all your car AC system ooo, the compressor no good, the hose dey leak, gas no dey the motor dust don too much for the cabin filter, you go buy another one, we also need condenser filter, expansion valve, thermostat and some other things wey you go buy..
Mr Ojo: No be Small things be that ooo, so write out all those things for me make I go buy them bring for you, but where I go see all these things but?
Musa: Go for Vics Smart Global we dey for shop No 34B Zuba motor spare parts plaza for Abuja, he dey sell quality AC parts.. make I give you him number in case you no fit go there just call dem, dey go deliver to you..(Musa brought out a sheet of paper and wrote out the things that Mr Ojo will buy , Mr Ojo collected the list and left...
Will be dropping part 2 tomorrow, don't forget we sell car AC Parts and I will be dropping stories regularly